Say you still dey wonder why I leave you follow Dangote…
My body nor go gree if you nor carry money come my way now …
Nor be cho cho cho na plenty money dey make sense…
If nor be money…oya make you nor dey bother me
Family wahala never getting better.
Make the fucking money life is getting better.
You love me or hate me I’m not bother with that.
A-bụm-nwa Chineke me I thank God for that…
Family wahala never getting better.
Make the fucking money life is getting better.
You love me or hate me I’m not bother with that.
A-bụm-nwa Chineke me I thank God for that…
If to say money get nyash
Ah for don marry settle down
Me and you na things on things
The more we gather the kala the better
Money go dey flow like water
Ah put money on top of the matter
Show me the matter make I solve am
Una go dey comot for road Odogwu don cam
Sugbon o sö pe iwö ko nifę re
Na who get money dey show love
Family wahala never getting better.
Make the fucking money life is getting better.
You love me or hate me I’m not bother with that.
A-bụm-nwa Chineke me I thank God for that…
Family wahala never getting better.
Make the fucking money life is getting better.
You love me or hate me I’m not bother with that.
A-bụm-nwa Chineke me I thank God for that…
WRITERS
Skimzea Beatz, Phedelle Rhodes, masterkraft, Boiimanya Martha Fahnbulleh Koroma, Babbage, Francis Anthony Kelema Reffell