LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Play Me

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Girl when I look into your eyes
Love is what I see
Only you ko selomi
Oh baby fowo yen kan mi

This loving I no fit pretend
Maybe you be my GodSend
Make I touch your body onitemi
Je koma lor be

Oh oh oh why why
You con Dey play me like say I be dice (why)
Oh baby whyyy oh oh why
If you no do again tell me make I find (my way)

For you ma mumi don peri
So f'any(body)
Baby come keep my company
So f'any
So f'any body

For you ma mumi don peri
So f'any(body)
Baby come keep my company
So f'any
So f'any body

Hmm hmm Achalugo o
Na you I go marry o
You Dey high me pass pammy o
Hmm my Agbani Darego

Hmm Je kashey daddy and mommy
Gimme the body
You get the body and me get the money
(Now)
Make you no go let me down


For you ma mumi don peri
So f'any(body)
Baby come keep my company
So f'any
So f'any body

For you ma mumi don peri
So f'any(body)
Baby come keep my company
So f'any
So f'any body

Oh oh oh why why
You con Dey play me like say I be dice (why)
Oh baby whyyy oh oh why
If you no do again tell me make I find (my way)

I don tire to Dey complain
Iyee mo ma korede/ this love no be play e
All I want be say you Dey eh eh eh

Oh oh why o

PUBLISHERS

Lyrics © HIGHVIBES DIGITAL LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion