As a young boy wey dey work wey Dey pray
I don pay my dues I don pay all the price
And people wey dem say dem go help we text them but we no see reply
Until toba daru gbo, you know the boy no go die
Hmm on a low key ma pariwo
I have no one to ask for favor
And na music me I know you know mi o le gbe bon
And for this side you go harder or bro kogba lelor
And if you never suffer bro you no fit relate
E don tay baba Bami Shey (eh eh)
Mummy Nigba wo moma korede eh
But wetin I go tell my mama if I no get
Family Dey there and they come first
Get like 30 billion for my budget
And Ola oluwa mo mor koni tan be
But wetin I go tell my mama if I no get
Family Dey there and they come first
Get like 30 billion for my budget
And Ola oluwa mo mor koni tan be
Shebi na this same hustle
Only one payday but na different time
Me I no fit slack cos the boy must shine
Dem no Dey tell person say make e hustle
Dem go turn their back you think they gat you
For this journey of life make I no sonu (Ah)
And if e no be this e be that
And if you won check say na God no be Jazz
Until I reach there I no fit to relax
And if e no be this e be that
And if you won check seh na God no be Jazz
Until I reach there I no fit to relax
But wetin I go tell my mama if I no get
Family Dey there and they come first
Get like 30 billion for my budget
And Ola oluwa mo mor koni tan be
But wetin I go tell my mama if I no get
Family Dey there and they come first
Get like 30 billion for my budget
And Ola oluwa mo mor koni tan be
And if e no be this, E be? (That)
And if you won check say na God no be? (Jazz)