LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Bang Bang

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
BcNG BcNG

(Make you no worry oh...)

cmbiance

Bonz3

Give dem
Give dem
Give dem

I no be person wey dey waka dey find e gbege oh
If u no like me, me no send u, so just Dey ur lane oh
Dey ur Dey oh
Make I Dey my dey oh (aha aha aha)

Na person wey call e me person I fit give 1 milli oh
I don hustle so tey my Honda don turn jalopy oh
But I don get money oh
So jè ka wolé oh (aha aha yeah)

Say Na u wey make me open the door
(Hustle money)
Wey make me tell the people say I wanna hustle some more
But you no worry oh
Cause you know say
I just want to blow some money
Like BcNG! Like BcNG! like BcNG!

Say na u wey make me scatter the floor
(Scatter the floor)
Wey make me tell the people say I want to order some more
(Order money)
But you no worry oh
Le oh Le oh uh
Cause I want to blow some money
Like BcNG! Like BcNG, like BcNG

Bang bang bang bang bang
Bang bang bang bang

Bang bang bang bang bang
Bang bang bang bang bang oh
Le oh le oh aha, I just wanna blow some money
Like BcNG! Like BcNG! like BcNG!

Bang bang bang bang bang
Bang bang bang bang

Bang bang bang bang bang
Bang bang bang bang bang oh
Le oh le oh aha, I just wanna blow some money
Like BcNG! Like BcNG! like BcNG!

No be person wey dey drown you want to give more water oh
If u see me smiling make u know say I don cry tire oh
But that's behind oh
Make I call Benjy oh
(cha, aha, aha)

I no fit hustle make somebody else chop my money oh
I don pay my dues, now my money dey hustle for me oh (hustle money)
Peace of mind oh (hustle money)
That's my delight oh
(cha, aha, yeah)

Say Na u wey make me open the door
Wey make me tell the people say I wanna hustle some more
But you no worry oh
Cause you know say
I just want to blow some money
Like BcNG! Like BcNG, like BcNG

Say na u wey make me scatter the floor
(Scatter the floor)
Wey make me tell the people say I want to order some more
(Hustle money)
But you no worry oh
Cause you know say
I just want to blow some money,
Like BcNG! Like BcNG, like BcNG

Bang bang bang bang bang
Bang bang bang bang

Bang bang bang bang bang
Bang bang bang bang bang

I just wanna blow some money
Like BcNG! Like BcNG, like BcNG

Bonz3
Give dem
Give dem
Give dem


Writer: cnthony Ozore (Bonz3)

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None