Money on my mind that's what am thinking.
Shutty with the booty that's all am feeling. Gun shoots in a big city,
Am chilling with my men in Realms City. Champaign dey for deep freezer.
I dey for street for teach fake Rappers. Catch that nga, den go crack yi mbanga. Money dey for
My life is like the sun, ƺ
Before you talk for me think twice.
I dey with my men dem I dey fine.
Am feeling that shutty, she's feeling me. We making the money, we feeling it.
Them making the beats and am killing it. Look me I beg park fine.
Ain't taking that shit from yo
Ain't taking that shit from yo
Ain't taking no shit from yo
Ain't taking no shit from yo
Comot for my cona with bad vibrations,
I dey for my ntang. we are chillin in motion, ship me that budget na ha,
We go bole that charge them na how,
Keep walking... like Jonny walker. ܍
Bitches are Bitches, and money is money. Work hard, or die hard,
When you hear my name I say you need for tremble.
Man na wise man I no dey here for formble Njaka na Njaka you know you be Njaka i beg you just
Ain't taking that shit from yo
Ain't taking that shit from yo
Ain't taking no shit from yo
Ain't taking no shit from yo
That rapper be talk say yi be na king,
You be na king I be emperor. Ƨ
Ma man. you see me na ha,
You bole that nga dem na ha,
Ship me that budget for sharp,
We go bole that whiskey for ntang.
Am making the money, ͉ we chopping the money, ̈́
I tell you my pucket di grow,
You sounding so funny, you making them honey,
The reason way you no di grow. ճ
Shake me that booty you feeling me. Feeling the beat and am feeling it
Ain't taking that shit from yo
Ain't taking that shit from yo
Ain't taking no shit from yo
Ain't taking no shit from yo