LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Feeling

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
its boombatz baby........

girl your body na currency
Wey all man dey chase
(Wey all man dey chase )
State of emergency
I wan see your face
(I wan see your face)

E get as dey do me for body
Do me for body
Feeling my
When she feeling my body
Feeling my
E get as e dey do me for body
Do me for body
Feeling
When she feeling my body
Feeling my

Na she rock me
Na she dey hold me
She tel me say when it's over
She gon come over
She don dey rock me
She don dey feel me
She warned dey tell me
When it's over
She gon come over
Shakara Oje
She no dey Bobo me
Na she dey gbodo mi
Owner she want come over
Omo the girl too bad her body
Too soft over emi casanova


E get as dey do me for body
Do me for body
Feeling my
When she feeling my body
Feeling my
E get as e dey do me for body
Do me for body
Feeling
When she feeling my body
Feeling my


girl your body na currency
Wey all man dey chase
(Wey all man dey chase )
State of emergency
I wan see your face
(I wan see your face)

E get as dey do me for body
Do me for body
Feeling my
When she feeling my body
Feeling my
E get as e dey do me for body
Do me for body
Feeling
When she feeling my body
Feeling my

WRITERS

Christian edeh, Boombeatz

PUBLISHERS

Lyrics © CTSO MUSIC (REFERENCE)

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Coarse Language