LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

God Punish Poverty

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Its boombeatz baby

Oh no oooo
Dem dey feel am
For soweto
Ahh bebe oh
Hmmmm hmmm
Dem dey feel am oh oooo

No time I go focus my hustle look for my money
Than say I sit down for house dey wait for Johnny
Because as the matter dey go no body be your padi
Na when u broke u go know say poverty na disease

God go Punish poverty ehhhh
Ehhhh Amen
God go Punish poverty ehhhhh
Ehhh amen
Thunder fire poverty lo lo
Ehhh amen
God punish poverty ehhh
Amen...

Na God go Punish poverty
Poverty thunder fire you
God go Punish poverty
Poverty thunder fire you

God go Punish poverty
Poverty thunder fire you
God go Punish poverty
Poverty thunder fire you

Bunk enwero kwa nu signboard o
Ginikwa n’eselu oga na landlord o
Di na nwunye ginikwa na cause Ogu
Owu
Nwoke adiro ka ibe ya na home work
Oh lord ooo. Show love oo
Me i wanna pull up in a roll royce o
Solu, n’ife ana alu
Fa maputa, mua esolu maputa
Dripping head to toe Aka wuba
Nwoke n’anogodu k’osi n’ala puta


Owuite e fit rom
Trenches e need rom
Emekata umuazi ibem a humble’uo m
Ife n’adi ewete kwa ego a bother nam

Na God go Punish poverty ehhhh
Ehhhh Amen
God go Punish poverty ehhhhh
Ehhh amen
Thunder fire poverty lo lo
Ehhh amen
God punish poverty ehhh
Amen...

Na God go Punish poverty
Poverty thunder fire you
God go Punish poverty
Poverty thunder fire you

God go Punish poverty
Poverty thunder fire you
God go Punish poverty
Poverty thunder fire you

Oh no oooo
Dem dey feel am
For soweto
Ahh bebe oh
Hmmmm hmmm
Dem dey feel am oh oooo

Na God go Punish poverty ehhhh
Ehhhh Amen
God go Punish poverty ehhhhh
Ehhh amen
Thunder fire poverty lo lo
Ehhh amen
God punish poverty ehhh
Amen...

Na God go Punish poverty
Poverty thunder fire you
God go Punish poverty
Poverty thunder fire you

God go Punish poverty
Poverty thunder fire you
God go Punish poverty
Poverty thunder fire you

WRITERS

Christian edeh

PUBLISHERS

Lyrics © CTSO MUSIC (REFERENCE)

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Anger

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Sexual