LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Make Money

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Oh yo yo.......

Oh na na na ehhhh
Ehhhh ehhh ehhhhhhhh ..
Yo yo yo oh
Na na na ehhh
Hmmmm ehhhh ehhhhhh

Listen make i tell you
Make i tell you my story
About the life Wey
I live back then inna the ghetto oh
Abobi cool down when you get
Everybody go be you padi
And when you hold the rabba
Dem go follow you dey jolly
Oh ooh
Whether na old money or na new money
Any kind of money is a good money
You better hustle hard and make money
Enjoy your life when you make money

Whether na old money or na new money
Any kind of money is a good money
Because as time dey go nobody send you
Only the money when you make fit to defend you

For the logos wey we dey
We go dey give dem give dem give dem
We no go stop oh

WRITERS

Christian edeh, Boombeatz

PUBLISHERS

Lyrics © CTSO MUSIC (REFERENCE)

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None