MY MAMA DEY FOR PHONE SHE DEY ASK ME DOE
SAY SHE NO WELL AND HER HOUSE RENT OH
GIRLFRIEND TOO SAY THAT SHE WANT MONEY OHH
TO BUY MAKEUP AND TO HOLD BODY OHH
NA WHO HELP YOU NA EM BE YOUR HELPER AHHH
WHO PROMISE YOU FIT STILL CHANGE EM MIND
NA WHO HELP YOU NA EM BE YOUR HELPER AH
WHO PROMISED YOU FIT STILL CHANGE EM MIND
FOR THE INE NAIRA WEY I GIVE YOU
EVERYMAN GO REACH EM BUSTOP
AND IF YOU WORK YOU GO CHOP
THAT WHY DEM CALL AM WORKSHOP
PERSON WEY GO HELP YOU EM
ONE TOUCH (AMEN OHHH AMEN)
BABA GOD NO GO SHAME US (AMEN OHH AMEN)
NA WHO HELP YOU NA EM BE YOUR HELPER AHHH
WHO PROMISE YOU FIT STILL CHANGE EM MIND
NA WHO HELP YOU NA EM BE YOUR HELPER AH
WHO PROMISED YOU FIT STILL CHANGE EM MIND
FOR THE INE NAIRA WEY I GIVE YOU