I be moving train I no fit slow down
Steady on my grind no fit go down
Everyday of my life I steady thank Jehovah
So many times I Dey loose guide oh
Na him be light for my dark
But I no fit leave my brother for there
But I no fit leave my brother for there
Pray for me oh Pray for me
Make I no go loose my sense
Pray for me oh Pray for me
Make I no go loose my sense
Ei fit change for my side
Spiritually things don di follow me for night