LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

BIA

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
The kind of pain we feel these days seems hard to go away
Men dey japa everyday
Look around nobody dey
But I pray to God we live
To see these better days
My homie
Wey them kill 4 street that pain still dey my chest
Calistuz
Wey them kpuff
Anti ijeoma
Wey them shoot
All these people you hear their names nah people wey be like you and me
Nah for studio wey i been dey
As them tell me as e play
But I still no won believe
cause these things still be like dream damn
Who kill dem, we no know dem, dem be criminals, dem be ole
Dem be wan take they belongings, as them no gree an him dem kpoo them
Family dey, no one console dem, ole run, nobody hold dem
Mr. Killer man, are you okay? As you kill dem now, you dey okay?
When the karma go come you dey there, make you no leave am for your children
Dem be innocent, they no know dis
Dem be no dey when you dey plan dis
Dem be no know say you be bandits
Ok now listen
Kalisto's nah the only son where his parents born (for real)
Out of two girls, dem kpoof am
Auntie iJeoma on the other hand, an mother of six
Her oldest daughter never even reach 20 years old bro
Before another man take her life
And guess what?
That same killer go go another state Nobody go find am What a shame for life
Go kill another person
Nobody go find am
What a shame for life

God I beg bro

we don cry Taya for this side


Who kill them? We no know them
Them be criminals, them be ole
Them be want take their belongings
As they no green nah him them kpoo
Family they no one console them
Only run nobody hold them
Mr. Killer man are you okay?
As you kill them now you dey okay?
Playboy sound

WRITERS

Eze Emeka

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence