Omoge pemi loruko ko fami ni irugbon
Veronica tell me say if money no dey ko ma le ni itunmo
But if the money surplus ohun ma jubadi fun mi Jo
I no fit explain how your love dey do me
Olomoge sho ma gbe mi saya o
She say no she no fit to suffer o
Shey na because emeka na baller o
Na why you dey use my love dey taka
Now wey money de for aza o
She say she go follow go see my mother o
Shey you promise me love forever o
But when money finish you go for another o
You con dey show your face
You wan show me loving for better days
Veronica dakun wa ma lole
Every day no be keresimesi
Even if you still dey call me your baby
Hmm Aunty we suppose dey together
But I’m not yemi my lover
Try again for another day
Olomoge sho ma gbe mi saya o
She say no she no fit to suffer o
Shey na because emeka na baller o
Na why you dey use my love dey taka
Now wey money de for aza o
She say she go follow go see my mother o
Shey you promise me love forever o
But when money finish you go for another o
You con dey show your face
You wan show me loving for better days
Veronica dakun wa ma lole