You know I rock with your accent
For the smile there is nothing that I can’t do
Drive me crazy with no licence
Every minute girl I Dey for you
No holding back cus we timeless
We go rock till the sunset o
Make I fly you go Santiago
From there we go go Monaco
You be my babe while you call me your own
Swimming in your ocean Love
Swimming in your ocean love
Make I fly you go Santiago
From there we go go Monaco
You be my babe while you call me your own
Swimming in your ocean love
Swimming in your ocean love
Make me heart be turning on in own
Make you just Dey joromijo
Where you go girl I’ll follow you go
Shey you no go play me like ronaldo
No be lie you don steal my heart o
Make I fly you go Santiago
From there we go go Monaco
You be my babe while you call me your own
Swimming in your ocean Love
Swimming in your ocean love
Lui vutton girl I gat you for you you
Straight to Paris buy you one or two
Holy ride when you wanna move
Play my tunes bend some knees
Fill my body with the energy
Play me nice do me please o
Play my tunes yeah bend your knees o
Fill my body with the energy yeah
Make I fly you go Santiago
From there we go go Monaco
You be my babe while you call me your own
Swimming in your ocean Love
Swimming in your ocean love