Turn3r fii dem girl ayahhh
It′s a weekend yeah, Wanna vibe all night
Sip my Hennessy yeah yeah get high on life
Make I sup for her facetime
But Shima say make I take time
If she no send make I move body
Find another girl wey go whyn for me ehn
Weekend vibe we no kana o
Back to back with the banger
Calm me down, come heal my pressure weh go lock me down
taking all the pressure we go shut it down
Every other day living lavida o
Calm me down, come heal my pressure weh go lock me down
taking all the pressure we go shut it down
Every other day living lavida o
Come with the vibe and I dey for you
African boy when I wield my tools
Put more life on the things I do yeah yeah
Why demma mad, demma go crazy when I knack gbedu
Sing me heart out till I worn-out
And my grace here gat no time out
All on God and it's Final
Sing me heart out till I worn-out
And my grace here gat no time out
All on God and it′s Final
Calm me down, come heal my pressure weh go lock me down
taking all the pressure we go shut it down
Every other day living lavida o eh eh
Calm me down, come heal my pressure weh go lock me down
taking all the pressure we go shut it down
Every other day living lavida o eh eh
Make you Calm me down, come heal my pressure weh go lock me down
taking all the pressure we go shut it down
Every other day living lavida o