Wine am wine am wine am go low
Say life is not a bed of roses
E be why I dey waka like Moses
Each and every day I be on my grind
Each and every day na money I dey find
Say me nuh hate on another man
And if you dey my age you go understand
Still I go show you some love o eh
I dey try I dey try I dey try
So everything go dey okay
Cos I just want to feel okay
I dey grind I dey grind I dey grind
So everything go dey okay
Cos I just want to feel okay
So make you wine am go low
Wine am wine am wine am go low
Say make you wine am go low
Wine am wine am wine am go low
If you no get money make you double hustle o
Come dey give you trouble o
My girlie make you wine am go low (Wine am)
Wine am wine am wine am go low
So make you wine am go low
My eye red I dey find money oh
Bank alert with plenty zero oh oh's
Tryina make some millions
Last last na God dey decide am
Me I no get time for a rival
Wetin I need na company right now yeah yeah
Make she dey wine am go low
If you no really be my guy I go know
J'ekowo mi kpe no dey fumble
I dey try I dey try I dey try
So everything go dey okay
Cos I just want to feel okay
I dey grind I dey grind I dey grind
So everything go dey okay
Cos I just want to feel okay
So make you wine am go low
Wine am wine am wine am go low
Say make you wine am go low
Wine am wine am wine am go low
If you no get money make you double hustle o
Come dey give you trouble o
My brother make you wine am go low
Wine am wine am wine am go low