We deh bomb we deh ball Afghanistan we deh funds
We deh Cheque am and it's gone
Drop your Aza for the funds
We no deh play see am for our face
We nodey play see am for our face We no deh play!
I wear my timber wey that your Linda wey that yiur Linda wey you comot for
Tinder shey you be rapper me am a singer nah me deh sing am make you seff go deh reason am
We no deh play see am for our face
We nodey play see am for our face We no deh play!
O42 dey hot, abia state is hot oh my God
Debbi brought her freinds and it's getting lit wtf
Benjis benjis benjis come my way
When you hear me feel my pain
We no deh play see am for our face
We nodey play see am for our face We no deh play!