LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Money (feat. DE Willz & Wix)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Na money we day find ooh
Money way go make man nice
Money way go change man life ooh
Money way go make man smile

Omo am steady on my grind
I ain't gat no time to waste
Na money I dey chase Omo abeg give me space
Money wey go long wey go be like wireless
Stalking all this money you gon think issa madness And if ain't about the money then go silent
Call me on the phone my nigga we gon wild in
Talking bout some now u speaking on my language
Playing with my money ahma turn u to a Savage

Money ooh
Money ooh
Money ooh way
Money ooh
Money ooh
More money ooh way
Money ooh
Money ooh
Money ooh way
Money ooh
Money ooh
More money ooh way

Money makes man lie
Money makes man fight
Money makes man cry
Money makes man smile
Money fit to change man life
Money makes man happy
Money makes man fight
Money makes man cry

Money ooh
Money ooh
Money ooh way
Money ooh
Money ooh
More money ooh way
Money ooh
Money ooh
Money ooh way
Money ooh
Money ooh
More money ooh way

Them say na money be the root of all evil
Am just tryna make a money for my people
Na lack of money wey dey make e man do evil
Na only when u get the money them go fit dey see you

WRITERS

Wisdom Walshak, Elvis Bassey, Anamah Chidera

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity