LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Omotena (feat. Charlie Bankz)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Omotena don't tempt me
Omotena don't tempt me
I've been smoking and it's 4:20
Omotena don't tempt me
Omotena don't tempt me
I've been smoking and it's 4:20

Omotena don't tempt me I'm on a journey to the top
E get some kind things I no want make e Dey sup
Battles I Dey fight and the ones wey go Dey come
Man can never rest cos say family Dey call
Don't tempt me I'm on a journey to the top
E get some kind things I no want make e Dey sup
Battles I Dey fight and the ones wey go Dey come
Man can never rest cos say family Dey call

Omo omo the hustle go pay
If e no be God tell me where I for Dey
Puff puff pass make we pop e rozay
Soso sef no fit take pain away
Omo omo the hustle go pay
We Dey outside make you send me loca
Puff puff pass make we pop e rozay
Soso sef no fit take pain away ..

Respectfully
Been on my grind man I'm made for this
Money on my mind that's my medicine
The Queen of the coast ?
What she want from me ,what she want from me!

I tell you back in the days , back in the days oo
No be today , no be today oo
Man I've been in the game , been in the game oo
I'm never the same , never the same oo

Grass to grace
Now we looking all flashy , amazing grace
Ladies all want me it's tag and chase
Grinding all night man I fast and prayed ,
For this grace and fame
Masterpiece, looking all sharp like skepta greaze
Put you in a flight like straight to Greece
Good times and the memories
You know I never miss

I tell you back in the days , back in the days oo
No be today , no be today oo
Man I've been in the game , been in the game oo
I'm never the same , never the same oo

Omotena don't tempt me
Omotena don't tempt me
I've been smoking and it's 4:20

Omotena don't tempt me I'm on a journey to the top
E get some kind things I no want make e Dey sup
Battles I Dey fight and the ones wey go Dey come
Man can never rest cos say family Dey call
Don't tempt me I'm on a journey to the top

WRITERS

Charles Okon, Elvis Bassey

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Substance Use