O baby play me music jo, jo, jo, jo, jo
O shack my medulla ah, Ahhnn
If i fit to chop you i like o oh oh, uhm
Mummy fulfill my urge o ohhh
anybody anybody wey hurt you
Iti ma dunnu, uhm wale ma tchuru
Ani imani nor'lu lu ah baby am for you
Igeni shake it in my light o oh
Anywhere you go me i follow yeah
Let me fight for you o yeah
Ahn Jo, Jo, Jo, Ahn Money koko
Honey like e space yololo (yololo oh ye) ahnnn (owo'ni koko) Oooh oh
She said the love is impossible o
She can't service me o ohhh
I don sight you from far morning dey shout o
If your bobby na for sale tell me
I no dey buy dey wrong formate
You Dey on miniskirt anty
O baby play me music jo, jo, jo, jo, jo
O shack my medulla ah, Ahhnn
If i fit to chop you i like o oh oh, uhm
Mummy fulfill my urge o ohhh
anybody anybody wey hurt you
Iti ma dunnu, uhm wale ma tchuru
Ani imani nor'lu lu ah baby am for you
Igeni shake it in my light o oh
Anywhere you go me i follow yeah
Let me fight for you o yeah
Ahn Jo, Jo, Jo, Ahn Money koko
Honey like e space yololo (yololo oh ye) ahnnn (owo'ni koko) Oooh oh
She said the love is impossible o
She can't service me o ohhh
Make you my wife e o... Uhm