LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

My Life

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
The guy
Uh
As I dey chase the money
Abeg make the money no take my life
Owo balance oya carry dey go
As I dey take the shayo
Abeg make shayo no take my life
Shayo balance oya carry dey go
Omo na abomination if the money no dey
Na why you see say I dey tight my face
Oloriburuku I no dey play
Eh oya dey play
Omo na misinformation
Make me no dey smile for days
If I hear say person wan carry my money gbes
Pot belle when you never chop for days
Na some people case
As I dey chase the money
Abeg make the money no take my life
Owo balance oya carry dey go
As I dey take the shayo
Abeg make shayo no take my life
Shayo balance oya carry dey go
Balance oya carry dey go
Shayo balance oya carry dey go
I go be everything wey I wan be
I proclaim to the walls all over me
Do it for my self and I do it for my family
Last last everybody must happy
As long as the money dey my pocket
I no dey see them
Enemies come I tell them fi le
I know say money no fit buy happiness
But last night I carry happiness
For less I never settle I want the perfect one
But after I get it I want another one
I swear I'm just a human that's my confession
Everything good I receive
Put the money for my jeans
But as I dey chase the money
Abeg make the money no take my life
Owo balance oya carry dey go
As I dey take the shayo
Abeg make shayo no take my life
Shayo balance oya carry dey go
Balance oya carry dey go
Shayo balance oya carry dey go

WRITERS

Victor Oshodin

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Religion