LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Overload

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Your friends dont want you for me
Waje oh
You rich but I Dey struggle
So we no Dey compatible
But I no send what they're talking
Waje oh
Girl next door I love you
Shey kin wa e wah le oh

Cause girl you carry overload
You fine pass ember rose
Girl I dont even mind if your daddy na commando
I run to you like Usain Bolt
I Dey feel you for my soul
My coat of many Colours I go give you carry go

Is this love Im feeling
You put my head on default
Is this love I'm feeling
I never love like this before
I swear
You sweet
You wan cause diabetes
My girl
You sweet
You wan cause diabetes

With your overload
You fine pass ember rose
Girl I dont even mind if your daddy na commando
I run to you like Usain Bolt
I Dey feel you for my soul
My coat of many Colours I go give you carry go

Cause girl you carry overload
You fine pass ember rose
Girl I dont even mind if your daddy na commando
I run to you like Usain Bolt
I Dey feel you for my soul
My coat of many Colours I go give you carry go

Cause girl you carry overload
You fine pass ember rose
Girl I dont even mind if your daddy na commando
I run to you like Usain Bolt
I Dey feel you for my soul
My coat of many Colours I go give you carry go

WRITERS

Victor Oshodin

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share

See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None