Kuyabanuso, Maba Eniyan so
Most times, when I dey lowkey
If e no be money no disturb my line
All night, steady browsing
Aje day, dem no fit to deem our light
Soon you go get you go flex for this life
You got to step on your feet
Pick your phone make you grind cos if you no guide
Nobody go look at your face, them no send for your side
All the girls go dey hide
So make you know dey waste your time
Tell me what's the matter
The boy's no getting younger
You say if I call you go answer
Baba come run am never say never
Tell me what's the matter
The boy's no getting younger
You say if I call you go answer
Please come run am never say never eh
So make you no go think am o
I know dey beef why you come dey hate me so
If you no like me let me know
My brother, no go dey fake am oh
Aye yi o le eniyan lo ni soro
Soon Una go see me for your TV oh
Don't you call me your homie
There's no love in this street
Promise mama that I'll be rich
E don ty so I no fit quit
I'm gonna achieve all my dreams
Now I go down on my knees
Tell me what's the matter
The boy's no getting younger
You say if I call you go answer
Baba come run am never say never
Holy, you know it's only me
Koya banuso maba eniyan so
Holy Father, please save me from SAPA