Life, I no fit to wait for better days ahead
So me, I dey fine my way, make I no go astray
Everyday, we dey pray for grace, make e no delay
I just dey reason now, nah money we dey find, we no be criminal
No be our fault say, dem cause this universe
So many men, we get a billion dollars
And some never chop breakfast
E no still sure if dem go see dinner
Aiye asan help your brother man
All of this wealth and money, you no fit carry am go
Eni ba lowo sha ni aye mo
I wan Dey give no wan borrow
I wan Dey give no wan borrow
Ibi ti moma de mo de ma de
Jowo ire aje dakun gbewa si odo mi
Loke loke, lola kun, faya kun
Anything you hear about me, nah the truth
Me no get time to explain am for you
I choose what I do, and I do what I choose
Kila Basso, Oju titi awon elegan
Cause many done die last month
Update me make we share raba
If money don drop call my number
No retreat omo no surrender
Give what belongs to Caesar to Caesar
Many dey for the streets wey don mental
Long life friend when don get am
Soon them go hear me continental
I wan Dey give no wan borrow