LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Vision 2020

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Easy hiih yeah haah hey
Chill! Braine tha Lyricon
Chill widda vibe
Yeah vision 2020
E don tey dem dey tell us stories
Ijoba so ti won
Mekunu so ti won
Huuh yeah eeh
Ewo lafe gba ewo lafe gba gbo

Heey le le le hey yeah

E don tey we dey hear story
Before the 20 double zero sets in
Vision too clear like a HD telly
Lamba plenty gat d people choking

Wan a ni very soon
You go see me on your telli
Very soon
I'd get a ring and put et on it
Very soon
I go dey flux like makavelli
Very soon
Hun hun hun

Everybody juz on a hokey-pokey
To ba bi won w'ani vision 2020
Ki lo wi dz is 2020
It's up here and I wanna feel the magic

Alot of genesis of pending revelation
I think this scripture is meant for this
Nation
Kato wi kato so won ni awon ni
Vision
Won dajo si awa ri nkankan
Won so d'orin won oo rin kan ko
Awon chairman but chair no dey
I've got class buh ba no dey
Arrange am we go come come pay
I wonder where the pay come dey
Very very ha ha haah

Very soon
You go see me on your telli
Very soon
I go dey flux like makavelli
Very soon
I'd get a ring and put et on it
Very soon
We'd get the people perfect living

Everybody juz on a hokey-pokey
To ba bi won w'ani vision 2020
Ki lo wi dz is 2020
It's up here and I wanna feel the magic

Government drop propaganda
Still everything katakata
And we still dance akachanwa
Oyinbo ti tan lenu akata
Work hi oo oh work hi ooh
Work ni koko...
Cos with your dream ooh dream ooh
O tun le Kiri koko
Awon iya mi n je dashing
Koni ko maa pinwo
Life is free but
The living no be promo

Very soon
You go see me on your telli
Very soon
I go dey flux like makavelli
Very soon
I'd get a ring and put et on it
Very soon
We'd get d people perfect living

Alot of genesis of pending revelation
I think this scripture is meant for this
Nation
Kato wi kato so won ni awon ni Vision
Won dajo si awa ri nkankan
Won so d'orin won oo rin kan ko
Haaah heeey hey hey

Very soon
You go see me on your telli
Very soon
I go dey flux like makavelli
Very soon
I'd get a ring and put et on it
Very soon
Hun hun hun

Yeah easy hey yeah
Braine tha Lyricon
Chill! chill widda vibe
Nero pon da beat

Dashing Danielz
Kudos to you bro
Yeah yeah
Huuuh eeeh

WRITERS

Busuyi Ojolo

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence