Shey o ri aiyekaiye tan je ni?
Ko ma lo fi lokulo lo wa o
Make dem no carry bad energy come kill our vibes for here
Effyzzie laye mi opopoporr
The money the pile and my mama dey smile
Winner lomo na, no be ogbonor
Omo ase se o fe ku nabania
EMI na ni flavor omo Ibo Ton fe gbowo
Olofofo you don't know me joor
Shebi na you be the senator
cll the times wey man pikin na janitor
cll my guys sharp dem dey cut knife
We dey catch flights lori PJ