LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Girls

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Intro:
Laughs*
Haaa, all these girls go kill person for this nigeria wey we dey like this
Black girls with a halogen top
Yellow girls with a melanin pop
Thick girls with a high waist jean
Girls with bum bum bum bum bum

Verse One
I like girls wey go pamper me
I wan buss one call dem go answer me
(cnswer me)
Hadiza just halla me I get shinkafa here
Come hammer me
(Onye nku)
Joan say I too hot she go wan blow me
(Ehhh?)
I no need SO she go like DO mi
(uhhh?)
If only I fit to yarn say i innocent like idibia no 2face
She go gimme close up no be say toothpaste
But I like bolanle and blessing
woni Barca ati Chelsea
Plus sithembiwe and jessy
Gbogbo won fly dem no dey pest me
cnd I love njideka but O likeri ego - O likeri watchi wrestling
I for like Vanessa but she talk say she go teach me a lesson

Chorus:
Kuz me like girls
I can't shout
Me I like girls
I swear down
Omo me I like girls oh
shey dem do me ni
me I like girls
Girls with bum bum bum bum bum
See me I like Girls
Tall girls, girls
Short girls, girls
Thick girls, girls
Say me I like girls oh
Slim girls, girls
Dark girls, girls
Fair girls, girls


Verse two:
Don't judge issa normal tin,
I can like anybody I want
Whether na Londoner or na Jamo babe
I can love everybody at once
I like Oloni she be feminist
Feminist like women on top
cnd I like those two Kini in front
a soft backyard that a bobo can rub
I like girls in twos baba
Opor
I like girls with cruise baba
Five alive girls with juice baba
Wey fit make me confuse mama
cnd I love njideka but she loves cash and she too dey watch wrestling
I for like Vanessa but she talk say she go teach me a lesson

Chorus:
Kuz me like girls
I can't shout
Me I like girls
I swear down
Omo me I like girls oh
shey dem do me ni
me I like girls
Girls with bum bum bum bum bum
See me I like Girls
Tall girls, girls
Short girls, girls
Thick girls, girls
Say me I like girls oh
Slim girls, girls
Dark girls, girls
Lepa to shan

Interlude:
Black girls with a halogen top
Yellow girls with a melanin pop
Thick girls in a high waist jean
Slim girls with a little in front
Me I like girls that can cook dada
Kuz me I like food baba
I like girls in twos baba
Five alive girls with juice baba
Girls with bum bum bum bum bum

Outro:
Kuz me like girls
I can't shout
Me I like girls
I swear down
Omo me I like girls oh
shey dem do me ni
me I like girls
Girls with bum bum bum bum bum

PUBLISHERS

Lyrics © EMPIRE PUBLISHING

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual