For so long we've been staying far away
I don dey miss you no be just today
E be like say you no dey feel my pain
Cause I just dey hear excuses
As this distance is taking a toll on me
How am I supposed to breath
You're taking my oxygen from me too long
I don bring my heart to you (jeje)
Say make you no break am (make you no break am)
you wan dey do me wrong because
I no dey remember (I too dey forgive ya)
You think say you put me for one chance