LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Lately

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ohhhhh
Ohhhhhhhhh
Me I need some bottles of shayo
Wey I fit to use to ease my mind
Watin man eye don dey see
Don dey pass ordinary eye
Mental health don enter Zero
As I no get money tell me how I wan survive
My therapist dey go through depression
I tell am make e light up the Kpo make e puff off the pain
Kasala ti burst o
Destiny helper don dey ask person for 2k
How we wan take solve this matter
Hunger don kill food vendor for my area
I for be my brother's keeper
But na person wey chop fit dey form super hero ah ah
Won ni bi ekun pe dale kan ayo n bo lowuro
Sporty wey I play don cut this morning
Lately
I've been feeling soo crazy
I've been feeling soo lazy
I've been feeling soo crazy ohh
Lately
I've been feeling soo lazy
I've been feeling soo crazy
I've been feeling sooooooo lay
Mo ti keru mi wa si Lagos
Ayokele ni mo fe fi pada tin ba lo si abule gan
Won ni ranti bi Ose file bo wa
God's time is the best but make you no forget say sapa dey
Sebi dem say joy is coming
If joy no get t fare how I wan know
My pastor don dey make me confuse
E get one thing wey e talk wey I dey try to digest
Say I need mercy if I want to find grace
Say I go see blessing if I don find grace
I still dey wonder how I get to this kind place
Oro owo lo je ki omo Temi sa nle
I for be my brother's keeper
But na person wey chop fit dey form super hero ah ah
Won ni bi ekun pe dale kan ayo n bo lowuro
Sporty wey I play don cut this morning
Lately
I've been feeling soo crazy
I've been feeling soo lazy
I've been feeling soo crazy ohh
Lately
I've been feeling soo lazy
I've been feeling soo crazy
I've been feeling sooooooo lay

WRITERS

Oyebamiji Nathaniel

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence