As I Dey walk I Dey find money
When I Dey sleep I dey find money
When I Dey bath I Dey find money
Every time I Dey find money
Even otedola still Dey find money
Nobody love who no get money
Any Omo boy wey no get money
Ko si anybody to ma da mo
Only aza man fit to understand watin I Dey feel
Before you go start to dey mess with my money
Shey o ti ever je igbati wey dey sound like banga
When you mess with my last card
You come dey tell me make I stand down
We gon do some gangster shii
How much you know about a gangster shii
I don't wan no lover shii
I just wanna do some gangster shii
We gon do some gangster shii
How much you know about a gangster shii
I don't wan no lover shii
I just wanna do some gangster shii
Tell me watin I for Dey find
Tell me watin I for dey find
We gon do some gangster shii
How much you know about a gangster shii
I don't wan no lover shii
I just wanna do some gangster shii
We gon do some gangster shii
How much you know about a gangster shii
I don't wan no lover shii
I just wanna do some gangster shii