...I just feel Like both of us are just misunderstanding each other you get
I feel like we should just calm down and try to understand...
(It's your girlfriends vibe )
Like like I get that's what your trying to do
(Hafa na make we enter shrine)
Gbo Gbo walamaje breakfast
Gbo Gbo walamaje breakfast
Gbo Gbo walamaje breakfast
Gbo Gbo walamaje breakfast
Na who no get money Dey Chop breakfast
Na who no get money Dey Chop breakfast
Na who no get money Go Chop breakfast
Fine boy I no fit chop breakfast
If you can vibe then I fuck with that
I just wan Flex I cannot die
Keep your bad energy keep your this or that
I just wan vibe I just want to dance
If you can vibe then I fuck with that
I just wan Dey I just want to vibe
Keep your bad energy keep your this or that
I just vibe I just want to dance , I just want to vibe
Na dance wey i no sabi , na Watin I Dey dance now
Na cruise wey I no sabi , na Watin I Dey catch now
Na hype wey i no sabi , na Watin I Dey hype now
Na babe wey I no sabi , na kinda babe i Dey chyke now
Me I no be novice and you gat to know this
And every body don high cause we don Dey smoke since
Me I no be player , I'm not a Casanova
Gbo Gbo walamaje breakfast
Gbo Gbo walamaje breakfast
Gbo Gbo walamaje breakfast
Gbo Gbo walamaje breakfast
Na who no get money Dey Chop breakfast
Na who no get money Dey Chop breakfast
Na who no get money Go Chop breakfast
Fine boy I no fit chop breakfast...