LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Indulge

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Oh Girl I wanna be on your mind I think of you all the time (so) shey you go fit ride me
If I give you the car key
Baby girl me I sabi
Say this your body bad
No worry, no worry
Me I sabi you jasi
Girl this your nyash
Pass it to me like Xavi
Tomi tomi shuku shuku beng beng
Merely looking at your waistline I hurray hurray Your booty need congratulations so hurray hurray Riponranponran ripiri
Give it to me ye
No go carry this your miliki give okiemute Tomilola oya shake am (say hurray hurray)
Your booty need congratulations so hurray hurray Shey make I put am inside now
You go dey give, you go dey give me na
True that ololufemi you be criminal
Nwere Nwanyo
Do you Sofri
Only one touch you go soji Things I wan do to your body E go bloody
So indulge me
Indulge me
Cus in all this
Only one touch you go soji Things I wan do to your body E go bloody
So
Omoge see
Clearly you’re Fuego Rotate, rotate baby tornado
Shake o, wiggle your waist for ego Cus I can give you naira or pesos Many many men dey kpelejo
For the time wey tomi go shake o Yebo, but she dey wait for my say so
Merely looking at your waistline I hurray hurray Your booty need congratulations so hurray hurray Riponranponran ripiri
Give it to me ye
No go carry this your miliki give okiemute Tomilola oya shake am (say hurray hurray)
Your booty need congratulations so hurray hurray Shey make I put am inside now
You go dey give, you go dey give me na
True that ololufemi you be criminal
Nwere Nwanyo
Do you Sofri
Only one touch you go soji Things I wan do to your body E go bloody
So indulge me
Indulge me
Cus in all this
Only one touch you go soji Things I wan do to your body E go bloody
So indulge me
Indulge me
Tomi my lover
Shey you know we need each other Kill me, murder
Oh give it to me na

WRITERS

Bryann, Enrique Gracia Gonzalez, Olushola Olasupo, Promise Adedayo Aroninuola, Janek Engel, Mgebafuluba Hyacinth Obidi, Bryann Chukwuebuka Chiji

PUBLISHERS

Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence