Say dem dey find the update
LOL Shey you get the update?
Babybrii na me get the update ?
(Many things me I dey see)
So I really need to elevate
Oh lord say I need to medicate
Well well so I go fit elevate
Say they really wanna replicate
(Replicate, they wan replicate)
I go gap you, I go give you mileage
To all my baddies wey dey organize eh
I dey burst their thinking ogini eh
Melody and swag I consolidate
cnything dem want I facilitate
I facilitate, I go facilitate
Shimmy ya uh shimmy ya uh shimmy ye
cnything dem need I dey facilitate
I facilitate, I go facilitate
Cus lowkey I dey give her mileage
Why you wan dey bother me o brother ko mi je
No dey form like say, say you know me well
You no know well abeg you no know me well
No dey bother me stand fit hold it there
I dey for mountain top with the holy men
Im chilling with the holy men
E go risky risky if you diss me
I be rich kid, street kid, I be mystery
Oya riponroporipi make I give you this thing
I dey give dem like say I be back to matter Wizkid
Wizzy, wizzy back to matter Wizkid
Make I give you this thing
I go gap you, I go give you mileage
To all my baddies wey dey organize eh
Father please help me defeat my foes