LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

My Lady

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
She too fine
She too set
I won take her to my mama
Buy her papa pamy oo
Buy her mama wrapa
I feel like settling down with you
Oh my phenomena
I be your billionaire
Onye ji cash nu nu nu
Ge'nti
I'm giving you my word
Tuo down
Kam yenu gi my love ooo
Ge'nti I'm giving you my word oo
I no go place another one above you.
Ge'nti
I'm giving you my word
Tuo down
Kam yenu gi my love ooo
Genti I'm giving you my word oo
I no go place another one above you.
My lady
Girl your body na panadol
I go take you overdose
My lady
If your body na alcohol
I go drink you like a jonser
My lady
Girl your body na panadol
I go take you overdose
My lady
If your body na alcohol
I go drink you like a jonser
Carry you for my head
I no fit concentrate oo
Only you for my mind
I no fit concentrate oo
This your loving loving loving
Loving love is so tender
And I remember
You sweet pass shito
Shito
You sweet pass shito
Only me go work for your workshop
Only me go work for your workshop.
You sweet pass shito
Shito
You sweet pass shito
Only me go work for your workshop ooo
Only me go work for your workshop ooo
Ge'nti
I'm giving you my word
Tuo down
Kam yenu gi my love ooo
Ge'nti I'm giving you my word oo
I no go place another one above you.
Ge'nti
I'm giving you my word
Tuo down
Kam yenu gi my love ooo
Genti I'm giving you my word oo
I no go place another one above you.
My lady
Girl your body na panadol
I go take you overdose
My lady
If your body na alcohol
I go drink you like a jonser
My lady
Girl your body na panadol
I go take you overdose
My lady
If your body na alcohol
I go drink you like a jonser

WRITERS

Michael Onyekwere

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use