LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Mr Jude

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Awhudis?
Juoese
Abwoi Wealth, Caften

Mr Jude you no dey gimme Joy
You have money you dey spend
You no dey give boys
Chop alone
You go die alone another day
When money go finish
All your friends them go run away

I see you dey denge oh
I see you dey pose
This condition is temporal
Truth is better told
You go wan wan wan
You go wan collaborate
And boys go don hammer
And them no go wan relate

Hollup
Abeg biko lee m, ikpo m shoe
Hey turn up
Make we catch another cruise
Make we catch another cruise ah (Kpoka)

Abeg biko lee m, ikpo m shoe
Hey turn up
Make we catch another cruise
Make we catch another cruise ah

For dem dem dem
Okoro bobo I dey hail
If to say no be condition
Crayfish for no bend
I for wear my kapusu
Dey denge for my lane
With my susu
Person no go dey beg for daily bread
Everyday everyday work-er work-er
I don tire
Gimme money make I change my life
You tell me nah nah
Onye enyere ya nye biko
Roja boys for something proper
No dey give us chicken change
E no dey give us beefing power
All this silly promises
You dey play us politics
No dey use our brain dey
Run your package and activities
Sooner or later
You'll understand the chemistry
Them go soon dance katanko
Boys go dey hammer
Haters go dey jogodo
Them been dey play us 419
In other word ojoro
We're destined
Them go watch us play korokoro
We be like crocodile
We hardly die we multiply
We expand boku boku
On daily basis hallelujah

Mr Jude you no dey gimme Joy
You have money you dey spend
You no dey give boys
Chop alone
You go die alone another day
When money go finish
All your friends them go run away

I see you dey denge oh
I see you dey pose
This condition is temporal
Truth is better told
You go wan wan wan
You go wan collaborate
And boys go don hammer
And them no go wan relate

Hollup
Abeg biko lee m
Ikpo m shoe (kpoka juoese)
Hey turn up (Alancha)
Make we catch another cruise
Make we catch another cruise ah (Kpoka)

Abeg biko lee m, ikpo m shoe
Hey turn up
Make we catch another cruise
Make we catch another cruise ah

Nekwa m ikpo m shoe
E sweet me pass two
Ma ọbụro my money
Akpọna m n' abụlo m cashew
Enwelu m French girls
Ha na-asuru m bonjour
Gwa m what your friend do
Na m ga-emere gị ya times two
Ekwensu na-agba m mgba
Ma chineke ka ya ike
Okwa nwa mgbe nta Oga Jude
Ọ gaghị kwa adịgide
This owu-ite is temporal
Ọ gaghị adi permanent
Landlord ka ị bụ na be gi
I mee travel i zaba tenant
Bia fulu anyi na-ebizi large
Men na-akụgodụ tọọ tọọ
Back then bu bread and mineral
Kwa ụbọchị men na-akwu ụdọ
Rappers n' abiakwute m si gosi
Ha ebe m gworu ogwu m gwo
M sí ha na ekpere bu ogwu m gwo
Jump and pass ka m anawu ụdọ
Oka di ha surpr-enya-azu
Ka m wa si gọlụ ride
Some niggaz are catching azụ
Real niggaz are catching flight
Bia m nọ nma na cattle ranche
Bia fụlụ (hụ) my flashy car
E bu zi m ngozi n' akpa
Bia fụlụ (hụ) my plenty bags

Mr Jude you no dey gimme Joy
You have money you dey spend
You no dey give boys
Chop alone, you go die alone another day
When money go finish
All your friends them go run away

I see you dey denge oh
I see you dey pose
This condition is temporal
Truth is better told
You go wan wan wan
You go wan collaborate
And boys go don hammer
And them no go wan relate

Hollup (kpoka)
Abeg biko lee m, ikpo m shoe
Hey turn up
Make we catch another cruise
Make we catch another cruise ah

Abeg biko lee m, ikpo m shoe
Hey turn up
Make we catch another cruise
Make we catch another cruise ah

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity