LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Jeje

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Amaka give you lovin

I love the way you give it to me oh (Jeje)
Give it to me oh (Jeje)
Give it to me oh (Jeje)
Oya Give it to me oh (Jeje)

I love the way you give it to me oh (Jeje)
Give it to me oh (Jeje)
Give it to me oh (Jeje)
Oya Give it to me oh (Jeje)

Ebelebe wetin dey sup
See fine boy oh
See fine boy oh
First sight I don fall in love oh

E say my body make am soji oh (soji oh, soji oh)
He go like make we kolobi oh (kolobi oh)
He wan know di koko—ko (ko ko ko)

Oya pade mi ni sale
Lele lele lelele
Pade mi ni sale
Lele lele lelele

Oya pade mi ni sale
Lele lele lelele
Pade mi ni sale (pade)

I love the way you give it to me oh (Jeje)
Give it to me oh (Jeje)
Give it to me oh (Jeje)
Oya Give it to me oh (Jeje)

I love the way you give it to me oh (Jeje)
Give it to me oh (Jeje)
Give it to me oh (Jeje)
Oya Give it to me oh (Jeje)

He tell me oh baby oh (baby oh)
Na you de blow my mind (blow my mind)
When you need me call on me
I be there I no go waste your time
He love it when I bend low (bend low, bend low)
My low waist (low waist, low waist)
He love it when I bend low (bend low, bend low)
My low waist (low waist, low waist)

Oya pade mi ni sale
Lele lele lelele
Pade mi ni sale
Lele lele lelele

Oya pade mi ni sale
Lele lele lelele
Pade mi ni sale (pade)

I love the way you give it to me oh (Jeje)
Give it to me oh (Jeje)
Give it to me oh (Jeje)
Oya Give it to me oh (Jeje)

I love the way you give it to me oh (Jeje)
Give it to me oh (Jeje)
Give it to me oh (Jeje)
Oya Give it to me oh (Jeje)

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other