I fit do anything for you
Mana okomu na aka can you buy take away for two
I hope you know, I no fit loose guard you na Oge Nleka
And Odim Naka Ikpomu Ntinye Obele cha
I have been looking out for you
Iwelu Ife Mgwalu Gi Maka mu na catch cruise
The sky is Big enough to accommodate me and you
When e be Dey na me dey buy you shawarma
But now I get small wahalla
You leave jaa, you don tuama
When the money Shey na you dey call on me, you dey check on me
Everywhere you dey follow me
Kolu Ndi Mgbu ah they only come around when e dey
When e no dey some of them go far away
When money dey friends go deyyy
When money go all your friends go go
Kolu Ndi Mgbu ah they only come around when e dey
When e no dey some of them go far away
When money dey friends go deyyy
When money go all your friends go go
BTC daa, mfu your true colors
Friends are just like coat of many colors
Stock emecha Ria my Blood my Blood adawa
Egom buru gbana, side talks ikoru gaba
I can remember na Ogbe Mgbe okomu na Akpa
Na Ime John Igwe Eze ofu Anya Ochi gbagba
Isaba gba my purse, Is my job by choice
Them no rate me grinding daily, But I still lend my voice
Agbabana mu aka, Agbabana mu aka
Enukwanam aka Achom Ike chi
Atakwana mu uta, Atakwana mu Uta
When the money Shey na you dey call on me, you dey check on me
Everywhere you dey follow me
Kolu Ndi Mgbu ah they only come around when e dey
When e no dey some of them go far away
When money dey friends go deyyy
When money go all your friends go go
Kolu Ndi Mgbu ah they only come around when e dey
When e no dey some of them go far away
When money dey friends go deyyy
When money go all your friends go go