LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Doubt

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
E go shock dem when I go blow

Yeah yeah yeah yeah
You know is Endy

Piece

So many girls
Just whine me
I give them love and my body
I no get any money
Love is all I got
But still dem leave me
But them no know
God knows the best
Sey na my fault
Say me I no blow oh

Why you tell me say you love me
If you know say you go leave me
Why you tell say you like me
If you know say you go leave me

Why you scatter my road
You lead me as stray
Girl you dy finger my brain
Odor you finger my brain

Why you scatter my road
You lead me as stray
Girl you dy finger my brain
Odor you finger my brain

Whyyyyy!

I no know why baby oh

Some of my friends just dy hype me
Show fake love why some love me
I no get anybody
God is all I got
But still dem hate me

But they no know
God is my plug
Oju won lo ma we
Ti ma fi blow

Why you tell me say you like me
When you know say you dy beef me

Why you tell me say you like me
When you know say you dy beef me

Why you stand for my road
Comot for my road
cbi na who put you for post
Even tho I go still score my goal

Why you stand for my road
Comot for my road
cbi na who put you for post
Even tho I go still score my goal

Whyyyy!
I no know why them dy hate

WRITERS

Sunday Ebago, Senenn Ntul, Adewuyi Rilwan Olawale

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Religion