LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Better Days

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Uuuhh uuhhhh
Yeah
Call mee W!ll

I talk dey no dey wan listen
Like say i jes comot prison
Underrate the boy for no reason

But now dey don dey notice me
Replay dey wan to hear this thing
I never comot dey don miss me

Because Ororo full for my head
And na by the grace of God o,i cannot pretend
Because Ororo full for my head
And na by the grace of God o,i cannot pretend
Uuhh oohh


Better days,Better days
Better days, cheers to better days (money)
Better days,Better days
Better days, cheers to better days (and every other thing yeah yeah)
Better days,Better days
Better days, cheers to better days
Better days,Better days
Better days, cheers to better days

Ooh nooo no be say i wan yarn this tori
No be say i wan light this kpoli
No be say dey wan hear history
Ooh nooo nobody fii go your journey
No one go use you gum body
And nobody be smally

Cos I been trynna win eleven
They be looking at me like the devil
But i be on a whole other level
I no dey hear word another rebel

I had to leave the plan A enter plan B
Cos the shege no be wetin i plan C
But then i believe even without the degree
I be coming for the doors that were closed on me


Because Ororo full for my head
And na by the grace of God o,i cannot pretend
Because Ororo full for my head
And na by the grace of God o,i cannot pretend
Uuhh oohh


Better days,Better days
Better days, cheers to better days (money)
Better days,Better days
Better days, cheers to better days (and every other thing yeah yeah)
Better days,Better days
Better days, cheers to better days
Better days,Better days
Better days, cheers to better days

Cheers to better days
Cheers to better days
Cheers to better days

WRITERS

EDE PRINCEWILL NNAEMEKA, NZUBE ONYENEHO

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion