LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Be Happy (feat. Joseyberry)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Many things I do
Just to make me cool
Either gain or loose
I let it be in my hood
As you Dey see me
I found my way easy
And wetin never be for me
It gatz be base on my believe

Building to the trust
Many as been lost
Wetin I go chop
Make he no cross me
My brother soji
Make enemy no tell you Obi
Me I no Dey worry
I just want to be happy

We gonna be happy be happy
We gonna no worry no worries
We gonna be happy be happy
We gonna no worry no worries

Lion is the king of the jungle
Other no go like to see his trouble
My people wey dey hutlse
Make oluwa go bless their hutlse
I gat keep mama smile
You know I gat keep on vibes
You should think how you survive
I do things at the right time
Get money dandan necessary
Heavy heavy lomo mo carry
Hennessy with osomo oshak
Wetin Dey sup
Wetin Dey happen for our city
All our mighty don turn to heavy
One man for himself I Dey run my things
Cause me I no know this kind democracy

We gonna be happy be happy
We gonna no worry no worries
We gonna be happy be happy
We gonna no worry no worries

Zazo zeh zazo zeh
Zazo zeh Zazo zeh
Zazo zeh

We gonna be happy be happy
We gonna no worry no worries
We gonna be happy be happy
We gonna no worry no worries

WRITERS

Akinyemi Olamilekan

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual