LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Ronaldo

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Aha, Ehe
I put butterfly for your belle
Aha Ehe
I put butterfly for your belle

Verse 1:

I give up other girls for my lady o
No Lie
Only she go born my baby o
For Life

She like anything wey I do, Bae
I know I'm not perfect for you, Eh
But Bae ama package for you
So baby girl I go throw red carpet for you
Yea

Bridge:

She say Hold it o
Hold it o
You are my boyfriend put it o
Hold me o, Hold me o
I'm your girlfriend, Do it o

Chorus:

She call me C-Ronaldo
Her favorite Boy, Her Favorite
Wey dey givam Joy o
Ronaldo
Her favorite Boy, Her Favorite Boy
Wey dey score for her post o
Cristian Ronaldo
Her favorite Boy, Her Favorite Boy
Wey dey givam Joy o
Ronaldo
Her favorite Boy, Her Favorite Boy
Wey dey score for her post o

Aha, Ehe
I put butterfly for your belle
Aha Ehe
I put butterfly for your belle


Verse 2:

I'll spoil you girl o
If you calm down o
Ye,
Ama rock you girl o
If you bendown o
Ye,

Aboki no dey snap picture
Abeg i no wan do hookup
If person touch you, I no wan get peace talk
She say boy free the gun

Bridge :

She say Hold it o
Hold it o
You are my boyfriend put it o
Hold me o, Hold me o
I'm your girlfriend, Do it o

Chorus:

She call me C-Ronaldo
Her favorite Boy, Her Favorite
Wey dey givam Joy o
Ronaldo
Her favorite Boy, Her Favorite Boy
Wey dey score for her post o
Cristian Ronaldo
Her favorite Boy, Her Favorite Boy
Wey dey givam Joy o
Ronaldo
Her favorite Boy, Her Favorite Boy
Wey dey score for her post

Aha, Ehe
I put butterfly for your belle
Aha Ehe
I put butterfly for your belle

WRITERS

Cashlord

PUBLISHERS

Lyrics © ONErpm

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence