Shay you go free me from my misery
No tell me all I feel inside only a fantasy
Ah baby free me from my misery
I too believe you no de lie
Jowo ma Fatasy ma Fatasy oh
Na your love de control me
And e get as e de do me now
Na your love de control me
Omo e get as e de do me now
You are my Fantasy, my Fantasy eh
Jowo ma Fatasy, Ma Fatasy say
You are my Fantasy, my Fantasy oh
Jowo ma Fatasy, Ma Fatasy ma Fatasy
Every time man go sly on a jigga
Them know the energy o kpor
Do you believe in true love
Baby come give me your love
Shay you go free me from my misery
No tell me all I feel inside only a fantasy
Ah baby free me from my misery
I too believe you no de lie
Jowo ma Fatasy ma Fatasy oh
Na your love de control me
And e get as e de do me now
Na your love de control me
Omo e get as e de do me now
You are my Fantasy, my Fantasy eh
Jowo ma Fatasy, Ma Fatasy say
You are my Fantasy, my Fantasy oh
Jowo ma Fatasy, Ma Fatasy ma Fatasy
Every time man go sly on a jigga
Them know the energy o kpor