Who geti head no de cap no go reason am course the matter long
Rich man piking go de think say poor man pikin no de try at all
sometimes e de be like ojoro, I de hustle everyday tiko sowo
there's no evidence say you try,if you no get moni
Is all by his grace no be by your power ehh
Brother tell me why you come de para ehh
abi you don't know say God wey run am for divine,he go fit to run am fun alade
Me I no de go anywhere wey wahala de
I de meditate as I de my lane
the story no go sweet if I
Na why I de hustle Monday to Saturday
if you see better days make you help me tell am say I de look for am
Me I no won go broke days as I'm heading to top
Abeg if you see better days make you help me tell am say I de look for
Me I no won go broke days as I'm heading to top
I know where am from,and I know where I'm Today
Always on the road I don run many miles away
Tell them am not playing tell them that am here to stay
Tell them that am here to stay
I no get Skeleton for corbord
Them go soon hear am like ah gun Short
I know na me be the next turn
Many don fall,I de alive I thank God