Fine boy wey no Dey cheat chi
Plenty talk no buy Prada Biko
Too much work e Dey cause ara riro
I rather Dey single another year
Than too waste my time and money for here
What you gone do won ti ju
If you see a red flag te te kan le
Omo lo won love e ofi eshee fo ju e
Emi e ti fe bo Oje tete handle e
Relationship wey no involve money
If she save your name with that emoji
If she know yemolee and she know pocolee my guy
Relationship wey I no fit post online
Relationship wey I no fit tell my guys
Relationship wey no go put God
If you go party she no sabi person na lie
Person wey go love you no go stress you
No go let anybody wey no love no go see your effort
Every day make you Dey watch
Make you no let anybody steal your joy
Moti gba aparta omo yari kowa le
What you gone do won ti ju
If you see a red flag tete kan le
Omo lo won love e ofi eshee fo ju e
Emi e ti fe bo Oje tete handle e
Relationship wey no involve money
If she save your name with that emoji
If she know yemolee and she know pocolee my guy
Relationship wey I no fit post online
Relationship wey I no fit tell my guys
If he get money and e no Dey give you my girl
If you go party she no sabi person na lie
Fine boy wey no Dey cheat