Me I no dey worry,cause I know the way
Shody say she won go dance
For ozumba mbadiwe For ozumba mbadiwe
Shody say she won go dance
For ozumba mbadiwe For ozumba mbadiwe
Life dey lead you one-zero
Nigeria dey lead you two-zero
Life lesson no be beans o
Me I no dey worry,cause I know the way