You gbese for my head o(for my head o,for my head o)
Ball the Casamigos (Casamigos,Casamigos)
Dey litty litty for club o (dey litty litty for club o)
Dancing shakiru (shakiru shakiru)
You borrow for my head o (for my head o,for my head o)
Ball the Casamigos (Casamigos,Casamigos)
Dey litty litty for club o(dey litty litty for club o)
Dancing shakiru (shakiru shakiru)
One million,no dey do again
One million,no dey do again
And my eyes dey red like olopa
High voltage mi,o pe megi
High voltage me o pe megi(uh uh ye)
You gbese for my head o(for my head o,for my head o)
Ball the Casamigos (Casamigos,Casamigos)
Dey litty litty for club o (for club o,for club o)
Dancing shakiru (shakiru,shakiru)
One million,no dey do again
One million,no dey do again
And my eyes dey red like olopa