Ibi ta ti wa wo we get no shishi
We hustle everyday a Lori titi
God say if no be cheating
But I'm moving with a bolt o
Many days wey I wan give up
Washere everything go set o
Oluwa where your face gbemileke
And if you want a good life
You gat to put a real fight o
Suffer no be say dem lazy
Many action many thought o
Before it gets out of hand man
No dey bother me with love
My mathematics simple no be further
You've gat to understand the drill
Bro You no be toddler yea
And everything go dey alright o
We go make am definitely survive o
Pray and pray o no relent o