wetin you do me, wetin you give me
I no know wetin you do me
I no know wetin you give me
Wetin you give me, wetin you do me
I no know wetin you give me
I no know wetin you do me
The way you whine your body girl i fit to kolo
The way you whine your body girl i fit to kolo
People dey ask me say, why am i in love with you
No be juju, no be babalawo something
Straight from your heart baby
No be juju, no be babalawo something
Baby girl you're my fantasy
Baby girl you're my harmony
Because of you i sing this melody
Straight out of my felony
I fit to give you my everything
I fit to give you my energy
Take you down to Abu Dhabi
Buy you all the things you need yea yea yea
No be juju I sing this song for you
No be juju turn around let me put it all on you
Baby girl you're my beautiful mess
Baby girl you're my heaven on earth
Girl I need you like a miracle
This is love and I know it's true
Baby you dey blow my trumpet parara
E be like you from zamfara
Baby girl it's so far away woah woah
Baby you dey blow my trumpet parara
E be like you from zamfara
Baby girl it's so far away
No be juju, no be babalawo something
Straight from your heart baby
No be juju, no be babalawo something something yea yea yea
Baby girl you're my fantasy
Baby girl you're my harmony
Because of you i sing this melody
Straight out of my felony
I fit to give you my everything
I fit to give you my energy
Take you down to Abu Dhabi
Buy you all the things you need yea yea yea
Make you no go far away far away
Baby no go far away far away
Make you no go far away far away
No be juju, no be babalawo something