LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Falala (feat. Deyale) [Remix]

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Orimi gbemi debire
Ese mi simi debe
Ese mi simi debe
Orimi gbemi debire
Ese mi simi debe
Simi debe

As I dey pray
Make e dey work
Every day every month
Like bill gate and Elon musk
Everyday make we dey ball

Me I wan dance
Me I wan dance
Me I wan falala
Me I wan dance
Me I wan dance

Deyale lo n korin
You see this life wey I come so
I wan Dey control money like console
Kin ri batise
Kin r'owo s'aye
Party everyday for my condo
Make the money long with no threshold
Collecting milli milli for one show
For this game no Dey put body tansho
I plaster omo me I no go let go
Making the muller no be small tin
E hard pass mathematics
Na why I face the battle squarely
Comot body for jagbajantis
E no be voodoo no be magic
Seb'alubarika ni mo need
And when the money land we go Dey
Ready lati s'aye
Everyday we balling

Me I wan dance
Me I wan dance
Me I wan falala
Me I wan dance
Me I wan dance

As I dey pray
Make e dey work
Every day every month
Like bill gate and Elon musk
Everyday make we dey ball

WRITERS

Idowu Amuwa, Adeyale Henry

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion

From This Artist