LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Wahala

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Wahala o
Wahala o
No dey finish wahala
No dey finish wahala
No dey finish wahala

Wahala o
Wahala o
No dey finish wahala
No dey finish wahala
No dey finish wahala

Am still tryna find my way
Find my way
Find my way
Am still tryna find my way
Find my way
Find my way

Alarm dey burst
Everyday we just dey jump from The bus
Every day we dey pray make we Burst
Make we burst
Every day alarm dey burst
Everyday we just dey jump from The bus
We dey pray make e burst
Make e burst

Iyaaa iyaaa
Iyaaa iyaaa
Everyday iyaaa
Iyaaa iyaaa
Iyaaa
Everyday iyaaa

I know sometimes will come
When stress go make me fall Down
Fall down
I know sometimes will come
But if I fall na to stand up
Na to stand up

Am still tryna find my way
Everybody find am
Find my way
Everybody find am
Find my way
Who find go see am
Am still tryna find my way
Everybody find am
Find my way
Everybody find am
Find my way
Who find go see am

Tell them say Alarm go burst
Everyday we just dey jump from The bus
Every day we dey pray make we Burst
Oooo
Make we burst
Every day alarm dey burst
Everyday we just dey jump from The bus
We Dey pray make E burst

Wahala o
Wahala o
No dey finish wahala o
No dey finish wahala o
No dey finish wahala

Dog dey bite dog so we learn How to bark
No body holy pass say Na God Gat we back
Lion na cat family but lion no be Cat
Someone of us grow for ghetto We only wear patch patch
Big man with a big belle
That na sexy
Poor man with a big belle that na Pity

Feel good
I will feel good if I get a lot to Share
Make it out of here
I will feel good
If mama enjoy this money when I get
When I get o no no no

Iyaaa iyaaa
Iyaaa iyaaa
Everyday iyaaa
Iyaaa iyaaa
Iyaaa
Everyday iyaaa

Some dey fly plane
Some dey jump okada
Me I done waka tire
Some dey fly plane
Some dey jump okada
Me I done waka tire
Some dey fly play
Some dey jump okada
Me i done waka tire
Some dey fly play
Some dey jump okada
Me i done waka tire

Wahala o
Wahala o
No dey finish wahala o
No dey finish wahala o
No dey finish wahala

WRITERS

JUDE EFEKOROTU

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual