LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

First Lady ACOUSTIC VERSION

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Sugar is sweet oh
But my baby is sweeter
Everytime I look at you my girl
yeah My vision get clearer

In my day to day doings
I go put you for center
Tell me say I do and
I go make your life better

I dey lie if I tell you say I dey fine
Anything wey you no just dey by my side
I no fit hold am inside make I shout out
Would you be be my girl forever my baby

You're my first
First lady
I no want no one else
Na you I won spend my whole life with
You're my first
First lady
I no want no one else
Na you I choose to spend my life with

Dem say I dey stammer but I no dey send dem
Everytime I talk to you pronunciation gets clearer
Call me your fighter I go be your defender
No be just mere words you can ask my mother Oh

I dey lie if I tell you say I dey fine
Anything wey you no just dey by my side
I no fit hold am inside make I shout out
Would you be be my girl forever my baby

You're my first
First lady
I no want no one else
Na you I won spend my whole life with
You're my first
First lady
I no want no one else
Na you I choose to spend my life With

I dey lie if I tell you say I dey fine
Anything wey I no just dey by my side
I no fit hold am inside make I shout out
Would you be be my girl forever my baby

You're my first
First lady
I no want no one else
Na you I won spend my whole life with
You're my first
First lady
I no want no one else
Na you I choose to spend my life with

WRITERS

Ovburie Precious Daniel, Emmanuel Rocks

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None